Documenti di Didattica
Documenti di Professioni
Documenti di Cultura
*All man dey equal, big man hammer, e go enter, nine month pikin go show. Small man
hammer, e go enter, nine month pikin go show.
*Person wey dey do bad no fit yab person wey dey do bad.
*Ogogoro be like water but e no dey act like water.
*No be every water fish dey fit swim.
*January hungry hungry na im dey follow December chop chop.
*"We dey loyal!" na im be Naija problem.
*Naija politician dem ghetto waka na one waka for every four years.